У нас вы можете посмотреть бесплатно HouseLaw “ First day I smoke loud “ Video dir by или скачать в максимальном доступном качестве, видео которое было загружено на ютуб. Для загрузки выберите вариант из формы ниже:
Если кнопки скачивания не
загрузились
НАЖМИТЕ ЗДЕСЬ или обновите страницу
Если возникают проблемы со скачиванием видео, пожалуйста напишите в поддержку по адресу внизу
страницы.
Спасибо за использование сервиса ClipSaver.ru
Love tems (terms) no conditions omo you dat yansh ? Aboki do two indomie for me and put two eggs Conditions, ceiling fan no be a/c make sure you get one for your house sapa heat dey outside M.I, vector I hear na dem be chief which of dem make I beef the crown of clay me I wan thief but yooo HouseLaw is here to build bridges but if you fuck up legbuke no be Julius berger I was a beggar I begged artists for a verse my paddy wey blow no gree knows I’ll put him in a hearse with no reverse Chilly music you listening to, toxic I’m a mistletoe while spitting like Aristotle Philosophers, how many Dey naija rappers? I’m the wole Soyinka here I’m not a poe without a T No s.h.o.t fired only loading ammunition while I’m chasing c.l.o.u.t for those wey get the OT Although many say I no go blow bimkpe tiwa savage yodi funmi mo de ni mio blow Me I go blow up like uppercut and my name go get muscle My pengame be like brassiere everytime e Dey carry weight you know. Think about money my nigga think about money If you think about woman den na God go punish you Dem go come when everything go don set cos no girl wan even suffer and no guy man go wan loseguard like a maiguard sleeping on duty oh what a pity to ye ki werey ji na bo card , to ye ko ma gba iTunes card Dem exchange my happiness dash me ptsd but be zlatan mojaboti I’ll be rtid And I’ll be working everyday release EP’s and albums and imma shine just like the stars as they hear my singles Anini in a body of damini, con add small davido, yabaleft, add don moen I like woman well well lekpa, orobo small or big yansh Date tems, marry nissi use ayra star take do side chic omo see magic I keep walking like red label, I be one man mopol wey still Dey find dem abu abel, record label, kogbagidi, naira Marley and sam larry Aza man rip me well well mokola bi asiwaju lerry and it’s scary Some snakes no get poison unlike OG’s on beer table wey fit poison their own nigga because say na dem Dey bigger or because dem fit pull trigger over you wey no get gun dem get connnections and the money to pay I’m ahead of dem still asiwaju bi ruger, modun bi sugar, ijaya bi late toto abuga ejekin buga Dem say HouseLaw too get pride but na dem be lion family cos na dem Dey share the meal just like politician and loot or when po.po wan check your boot or cameraman wey fail to shoot when small pikin first start waka on foot Deep rhymes wey go scatter beats of p.prime or sarz, I love ighodaro osas but wizkid no let am see road! I no Sabi toast woman, Wetin I know I Sabi do be say na baby make we lash if dem don Dey ask for cash or when their green light don Dey flash then we put hand for the stash even put extra as a dash omo see bash No Dey tell people your mind cos the way wey you Dey reason different from their perceptions, life na sections, dem go use your own words take chuck you injection, rig you out like election if you no Dey their selection. Who gbemi trabaye enter afkar na falaiye, awon alaye wan binu wonfe kin ma shalaye and I said fuck it! Lion no Dey born goat and giraffe still Dey belleful though e get longthroat I’m the latest unsigned hype, my time don come I don ripe, clean their tears give dem a wipe and tell the bloggers make dem type Moved on from finding pity to your latest celebrity no more snitch or jibiti lori titi or any city I’m the best I’m the best lyricist on the roll God go punish anybody wey no go acknowledge me say! Una Dey mad ?!