У нас вы можете посмотреть бесплатно The Shoemaker's Heartfixer: An Unforgettable Musical Collaboration или скачать в максимальном доступном качестве, видео которое было загружено на ютуб. Для загрузки выберите вариант из формы ниже:
Если кнопки скачивания не
загрузились
НАЖМИТЕ ЗДЕСЬ или обновите страницу
Если возникают проблемы со скачиванием видео, пожалуйста напишите в поддержку по адресу внизу
страницы.
Спасибо за использование сервиса ClipSaver.ru
Song Writers - PD Wallson and Sinmidele Production, Sound Design and Orchestration - Emeka Emele Directed by Slim Show Room Mixed and Mastered by Kudzi Listen to Audio here: https://121selah.fanlink.to/ShoeMaker Shoemaker 121SELAH Shoemaker where you dey Come fix my shoe Shoemaker where you dey I need you now I call you because L know say na you fit fix am (nah nah) Shoemaker where you dey I need you now Shoemaker where you dey Come fix my shoe Shoemaker where you dey I need you now I call you because I know say na you fit fix am (nah nah) I know where you dey I know where to find you Oh oh oh oh The point be say Na person wey go fix am Me I go call o 'Cause na him sabi the thing Well well o, well well I no go carry matter of shoe Go give a carpenter (nah nah) 'Cause e no sabi the work at all o Carpenter where you dey Come and fix my chair Carpenter where you dey I need you now I call you because I know say na you fit fix am (nah nah) I know where you dey I know where to find you Oh oh oh oh The point be say Na person wey go fix am Me I go call o 'Cause na him sabi the thing Well well o, well well I no go carry matter of chair Go give a shoemaker (no no) 'Cause e no sabi the work at all o Heart fixer where you dey Come fix my heart Heart fixer where you dey I need you now Call you because I know Say na you fit fix am (nah nah) Heart fixer where you dey I need you yes Heart fixer where you dey Come fix my heart Heart fixer where you dey I need you now Call you because I know Say na you fit fix am (nah nah) I know where you dey I know where to find you Know where you dey I know where to find you Know where you dey I know where to find you Oh oh oh oh The point be say Na person wey go fix am Me I go call o 'Cause na him sabi the thing Well well o, well well I no go carry matter of heart Go give a human o (no no) 'Cause e no sabi the work at all o Oh oh oh oh The point be say Na person wey go fix am Me I go call o 'Cause na him sabi the thing Well well o, well well I no go carry matter of heart Go give a human o (no no) 'Cause e no sabi the work at all o Heart fixer o Right now I need you o Right now I need you Oh oh oh oh oh Heart fixer o Right now I need you o Right now I need you o Add to playlist Size A A Tab Print Correct #NiyotheGreatestStudios #NiyotheGreatest