У нас вы можете посмотреть бесплатно Davido - FIA (Official Afro Soul Cover) или скачать в максимальном доступном качестве, видео которое было загружено на ютуб. Для загрузки выберите вариант из формы ниже:
Если кнопки скачивания не
загрузились
НАЖМИТЕ ЗДЕСЬ или обновите страницу
Если возникают проблемы со скачиванием видео, пожалуйста напишите в поддержку по адресу внизу
страницы.
Спасибо за использование сервиса ClipSaver.ru
A beautiful Cover of FIA #davido #afrosoul #afrobeat Lyrics: Fia, Fia hook: Dance make I dance Give me love make I love Make no other one above verse: Shawty want a million dollar (shekpe) Say make I wire, wire Turn me to under cover o, maga o She say all her friends are (friends are) Living lavida loca (l-l-I-loca) Dey form Yemi my lover o, ah pre-chorus: Yeh!, you for dey for me (you for dey) When the boy dey hunger, eh I for die for you o, eh But you say, "If you no get money, hide your face" I hide my face, make another man pikin run my race chorus: I love you no mean say if you say Make i put one hand for fire (fire, fire burn dem) I go put hand for fire o E no mean say if you say Make I put one leg for fire (fire, fire burn dem) I go put leg for fire o hook: Dance make I dance Give me love make I love Make no other one above Dance make I dance Give me love make I love Make no other one above verse: Shukura ki lo ki' osi o, eh Shuku sheka aya shoemaker o Caroline save your drama I don't need it, go dey soap opera o Hola, Hola, Mr Olopa Am not here to cause wahala Hello Diva save your drama You don't need me, in your soap opera pre-chorus: Yeh!, you for dey for me (you for dey) When the boy dey hunger, eh I for die for you o, eh But you say "if you no get money, hide your face" I hide my face, make another man pikin run my race chorus: I love you no mean say if you say Make I put one hand for fire (fire, fire burn dem) I go put hand for fire o E no mean say if you say Make i put one leg for fire (fire, fire burn dem) I go put leg for fire o hook: Dance make I dance Give me love make I love Make no other one above Dance make I dance Give me love make I love Make no other one above pre-chorus: Yeh!, you for dey for me (you for dey) When the boy dey hunger, eh I for die for you o, eh But you say, "If you no get money, hide your face" I hide my face, make another man pikin run my race outro I love you no mean say if you say Make i put one hand for fire (fire, fire burn dem) I go put hand for fire o E no mean say if you say Make I put one leg for fire (fire, fire burn dem) I go put leg for fire o