У нас вы можете посмотреть бесплатно Raybekah - My Work | Lyrics Video или скачать в максимальном доступном качестве, видео которое было загружено на ютуб. Для загрузки выберите вариант из формы ниже:
Если кнопки скачивания не
загрузились
НАЖМИТЕ ЗДЕСЬ или обновите страницу
Если возникают проблемы со скачиванием видео, пожалуйста напишите в поддержку по адресу внизу
страницы.
Спасибо за использование сервиса ClipSaver.ru
My Work Lyrics (I no go let another man eat my work o) (I no fit let another man eat my work o) (If them like make them try, Omo them just dey shoot their shoot o) (Why I go let another man to eat my work o?) I know say I be baddie,same me gih you loyalty But you talk say you no trust me,steadily you dey doubt me Why you dey start wetin you no go finish? Professing your love then you leave Told your friends we don C'est fini Psychology wey you dey use, you dey win Now I'm stuck on you,can't do without you Got me so confused, feels like I don loose Don't know why I lovе you, anything I do, do it's just for you, but you wan cut me loose I no go let anothеr man eat my work o I no fit let another man eat my work o If them like make them try, Omo them just dey shoot their shoot o Why I go let another man to eat my work o? Gimme the kind of love wey go ginger me, that kind love I never see Boy wey go pamper me, wey go love, wey no go suffer me You don break my heart,shatter my heart, you tell me you no go leave me go For the last time I don talk my heart, that thing wey go leave me cold Now I'm stuck on you,can't do without you Got me so confused, feels like I don loose Don't know why I love you, anything I do, do it's just for you, but you wan cut me loose I no go let another man eat my work o I no fit let another man eat my work o If them like make them try, Omo them just dey shoot their shoot o Why I go let another man to eat my work o? (I no go let another man eat my work o) (I no fit let another man eat my work o) (If them like make them try, Omo them just dey shoot their shoot o) (Why I go let another man to eat my work o?) #raybekah #music #reels #tiktok #mohbad #afro #chrisbrown #lovesong #lyric #rip #rnb #mywork #trending #trendingshorts #trend #trendingvideo #musicvideo #lyricvideo #lyrics #lyric #lyrical