У нас вы можете посмотреть бесплатно Rema - VILLAIN (Lyrics) или скачать в максимальном доступном качестве, видео которое было загружено на ютуб. Для загрузки выберите вариант из формы ниже:
Если кнопки скачивания не
загрузились
НАЖМИТЕ ЗДЕСЬ или обновите страницу
Если возникают проблемы со скачиванием видео, пожалуйста напишите в поддержку по адресу внизу
страницы.
Спасибо за использование сервиса ClipSaver.ru
Subscribe to this channel :- • Rohan - I Don't Deserve You At All [Offici... Any Question or Music Submission :- shootingslcontact@gmail.com Lyrics:- [Intro] P [Verse 1] Shanawole, Saint-Tropez, omo, mi o clean shomo E no get any facility wey I enter, wey dem no dey tell me domo I dey give una reminder, hit you like sniper, say e mi ni commodore I no dey 'gree for anybody, even my mama tell me say I too para gon I no dey send anybody, say make una know say e better, make you kill me Elumelu, tell me where I go put my money make e double unfailingly Pеpper body, make nobody try test my patiеnce, ogbona feli feli Please don't be mad at the fact that your baby na my baby, don't take it personally [Chorus] Ikebe super, ah, oya, shake am Fine, fine girls like Tiwa Oya, shake ikebe, make I rabba Nay, nay, pass me my ganja We dey hotbox, Bentley Bentayga Dressed all Balenciaga My money big like Tipper 'Til thy kingdom come, I go dey para Once superhero, now the villain Ikebe super, ah, oya, shake am Fine, fine girls like Tiwa Oya, shake ikebe, make I rabba Nay, nay, pass me my ganja We dey hotbox, Bentley Bentayga Dressed all Balenciaga My money big like Tipper 'Til thy kingdom come, I go dey para Once superhero, now the villain [Verse 2] I dey hustle since people dey laugh me The way I dey run my things, I do it differently, now dem dey copy me London girls like me, Paris girls like me, I fresh like botti Can't you see, can't you see doings, can't you see doings? I no rigmarole, I dey on chillo I no too dey show, I dey on the low I dey Montoro, kele for my boat Oshey, Jack Sparrow My mind is steady on the dough All the girls dem feeling my parole Feeling my parole (Feeling my parole) [Chorus] Ikebe super, ah, oya, shake am Fine, fine girls like Tiwa Oya, shake ikebe, make I rabba Nay, nay, pass me my ganja We dey hotbox, Bentley Bentayga Dressed all Balenciaga My money big like Tipper 'Til thy kingdom come, I go dey para Once superhero, now the villain Ikebe super, ah, oya, shake am Fine, fine girls like Tiwa Oya, shake ikebe, make I rabba Nay, nay, pass me my ganja We dey hotbox, Bentley Bentayga Dressed all Balenciaga My money big like Tipper 'Til thy kingdom come, I go dey para Once superhero, now the villain [Outro] P