У нас вы можете посмотреть бесплатно Joeboy - Check My Phone (Official Music Audio) или скачать в максимальном доступном качестве, видео которое было загружено на ютуб. Для загрузки выберите вариант из формы ниже:
Если кнопки скачивания не
загрузились
НАЖМИТЕ ЗДЕСЬ или обновите страницу
Если возникают проблемы со скачиванием видео, пожалуйста напишите в поддержку по адресу внизу
страницы.
Спасибо за использование сервиса ClipSaver.ru
Afropop superstar Joeboy returns with his hotly anticipated sophomore album Body & Soul. Body & Soul is 15 tracks of love, good vibes and happiness, filled back-to-front with Joeboy’s trademark free-flowing lyricism and radiant riddims, and featuring contributions from a wealth of Nigerian talent. Download & Stream Here: https://empawaafrica.lnk.to/BodyandSo... Lyrics Check my phone Check my Snapchat o Nothing I dey hide o You no go see wetin you dey find o yah I be fine boy o Many Girly Wey love me so But na you I want o If you no believe make you forget oh ye yeah Omo na flirt I Dey flirt no Dey vex make you forgive me If you still vex I no send I go flex you with 10 milli No go Dey judge me on top wetin you see for blog o I understand if you want to leave or you wan go Check my phone Check my Snapchat o Nothing I Dey hide o You no go see wetin you Dey find o ye yi Check my phone Check my Snapchat o Nothing I Dey hide o You no go see wetin you Dey find oh Yoruba boy I don’t cheat But you tell me I belong to the streets Shawty put your mind at ease iwononikan ni mo want to mo need o Oh you think that I’m too good to be true Cause nobody can do you like I do Stop complaining I’ll put you in the mood Make we dey gum body mo ni super glue Omo na flirt I dey flirt no Dey vex make you forgive me If you still vex I no send I go flex you with 10 milli No go Dey judge me on top wetin you see for blog o I understand if you want to leave or you wan go Check my phone (Check my phone) Check my Snapchat o (Check my Snapchat o Nothing I Dey hide o (Babyy) You no go see wetin you Dey find o ye yi Check my phone Check my Snapchat o Nothing I Dey hide o You no go see wetin you Dey find oh oh oh Omo na flirt I dey flirt baby girl make you forgive If you still vex I no send I go flex you with 10 milli No go Dey judge me on top wetin you see for blog o I understand if you want to leave or you wan go Leave or you wan go If you want to leave or you wan go If you want to leave or you wan go Wan go Wan go If you want to leave or you wan go If you want to leave or you wan go If you want to leave or you wan go Connect with Joeboy: Instagram: / joeboyofficial Twitter: / joeboyofficial Facebook: / iamjoeboy Soundcloud: / joeboyofficial YouTube: https://bit.ly/34vsXwG #JoeboyCheckMyPhone #bodyandsoul