У нас вы можете посмотреть бесплатно Sabrina - Faraway (Official Music Video) или скачать в максимальном доступном качестве, видео которое было загружено на ютуб. Для загрузки выберите вариант из формы ниже:
Если кнопки скачивания не
загрузились
НАЖМИТЕ ЗДЕСЬ или обновите страницу
Если возникают проблемы со скачиванием видео, пожалуйста напишите в поддержку по адресу внизу
страницы.
Спасибо за использование сервиса ClipSaver.ru
Stream//Download "Freely" the New Album here: https://too.fm/sabrina-album-freely Listen to Faraway: https://too.fm/Sabrina-Faraway Subscribe to the Sabrina channel for all the best and latest official music videos, behind the scenes and live performances. Follow Sabrina TikTok: / sabrina_love_official Instagram: / sabrina_love_official Facebook: / sabrinaloveofficiel Twitter: / itsabrinalove Lyrics: Oh baby tell me what it is u want Abi e be real love or more And if I dey I no go wan comot Wey e go be like say And e go be like love potion I go want make you do me sufree sufree DnD only you wey disturb me Only you wey fit do me things like this You be only one Your matter carry me go places whey I never go Badbelle get so many bad things they never know about you Make I dey your body tattoo Shu bi do bi do ba do oh ah Faraway no fit go faraway from you That be the reason I go want to dey dey beside you Cause e sweet pass sukus And you know I'm into you Faraway no fit go faraway from you That be the reason I go want to dey dey beside you Cause e sweet pass sukus And you know I'm into you I fit die untop your matter The love strong like Mufasa No retreat no surrender Only you, only you wey I want Oh ah This your love Di carry me go far away I feel the heat in my soul Oh ah If na fire I go burn no delay Your matter carry me go places wey I never go Badbelle get so many bad things they never know about you Make I dey your body tattoo Shu bi do bi do ba do oh ah Faraway no fit go faraway from you That be the reason I go want to dey dey beside you Cause e sweet pass sukus And you know I'm into you Faraway no fit go faraway from you That be the reason I go want to dey dey beside you Cause e sweet pass sukus And you know I'm into you