У нас вы можете посмотреть бесплатно Kel-P - Street Credibility (Official Music Video) или скачать в максимальном доступном качестве, видео которое было загружено на ютуб. Для загрузки выберите вариант из формы ниже:
Если кнопки скачивания не
загрузились
НАЖМИТЕ ЗДЕСЬ или обновите страницу
Если возникают проблемы со скачиванием видео, пожалуйста напишите в поддержку по адресу внизу
страницы.
Спасибо за использование сервиса ClipSaver.ru
Bully Season Vol.2 : Pretty Girls Love Afrobeats - https://kel-p.lnk.to/BS2 SInstagram: / kelpvibes Twitter: https://x.com/kelpdabully YouTube: / @itskelpvibes LYRICS Ye! Baba God abeg, No go let me fall off I just wan dey ball make my people turn up It’s what we deserve , hmm Owolabi Sope Kin ma gba alejo Owo la fin jaiye no explanation, kin ma soro ju, kin ma soro tan Because anything I do them go talk I say nobody holy at all I never start I go give them non stop Coz e don tey wey I don dey work Shana wole compulsory Ka jo ma keep on rocking Yekpa, yekpo in dozen, on my way to the top ooo Awon toh hustle nbe lalagbon, Ohun ti oju ri, enu ole so Opportunity no go pass me by, e no get problem wey money no fit solve Street credibility, dem go hear my sound till infinity (hmm) I no dey like talk too much my work dey speak for me It is so spiritual ordinary eyes can’t see. Already know as e dey go (ehen), money dey show from head to toe, (ehen) fine fine girls everywhere I go, them wan take a picture of me sayy Anything I do dem go talk, I say nobody holy at all I never start I go give them non stop Coz e don tey wey I don dey work Shana wole compulsory Ka jo ma keep on rocking Yekpa, yekpo in dozen, on my way to the top ooo Awon toh hustle nbe lalagbon Ohun ti oju ri, enu ole so Opportunity no go pass me by, e no get problem wey money no fit solve Street credibility, dem go hear my sound till infinity (hmm) Dem no go fit ever stop the mission them go see am for television Anything I do dem go talk, I say nobody holy at all I never start I go give them non stop Coz e don tey wey I don dey work Shana wole compulsory Ka jo ma keep on rocking Yekpa, yekpo in dozen, on my way to the top oo True story man This ain’t no joke thing Real life talk And one thing y’all gotta know Is that people are gonna give you advice based on their own perspective. Not everything in your Brain needs to come out of your mouth Directed by Gerson Daniels Produced by Jones Worldwide ©2024 Jones Worldwide / Virgin Records France