У нас вы можете посмотреть бесплатно BREAKING: Kano Gov Yusuf Dump NNPP! 21 Lawmakers, 8 Reps, 44 LG Chairmen Follow Am Out или скачать в максимальном доступном качестве, видео которое было загружено на ютуб. Для загрузки выберите вариант из формы ниже:
Если кнопки скачивания не
загрузились
НАЖМИТЕ ЗДЕСЬ или обновите страницу
Если возникают проблемы со скачиванием видео, пожалуйста напишите в поддержку по адресу внизу
страницы.
Спасибо за использование сервиса ClipSaver.ru
Kano State politics don scatter again as Governor Abba Kabir Yusuf don officially resign from NNPP, talk say party crisis and court matter don too much. As e comot, plenty big political players follow am—21 Kano Assembly members, 8 House of Reps members, and 44 Local Government chairmen. Wetin be the real reason? Who dey behind the move? And na which party dem dey move go next—APC or another platform? Make we break am down fully.