У нас вы можете посмотреть бесплатно Confusion Ova Alleged Kidnap Of Ova 170 Worshippers In Kaduna или скачать в максимальном доступном качестве, видео которое было загружено на ютуб. Для загрузки выберите вариант из формы ниже:
Если кнопки скачивания не
загрузились
НАЖМИТЕ ЗДЕСЬ или обновите страницу
Если возникают проблемы со скачиванием видео, пожалуйста напишите в поддержку по адресу внизу
страницы.
Спасибо за использование сервиса ClipSaver.ru
Serious tension for Abuja as FCTA workers lock government gates, insist say strike go continue even though FCTA claim say dem don meet 10 out of 14 demands. Workers talk say remaining demands no be small matter. For Kaduna, confusion don burst as reports dey fly about alleged kidnap of over 170 worshippers, while security agencies dey try clarify wetin really happen. For Kano, papa of the suspect accused of killing whole family don come out beg say make law catch him son sharp sharp, no cover-up, no mercy. Meanwhile, DSS don arrest Malami shortly after him release from Kuje Prison, raising fresh questions about security and justice. For sports, better news come as Super Eagles jump 12 places, move to 26th position for latest FIFA rankings. Stay locked on CHRICED Radio & TV for correct gist wey matter.