У нас вы можете посмотреть бесплатно VeryDarkBlackMan vs BLord – Abuja Wahala Don Land, Online Beef Wan Turn Offline Suya или скачать в максимальном доступном качестве, видео которое было загружено на ютуб. Для загрузки выберите вариант из формы ниже:
Если кнопки скачивания не
загрузились
НАЖМИТЕ ЗДЕСЬ или обновите страницу
Если возникают проблемы со скачиванием видео, пожалуйста напишите в поддержку по адресу внизу
страницы.
Спасибо за использование сервиса ClipSaver.ru
BLord don carry chest come online say as e dey go Abuja so, na VDM own body e wan use test road 🤣 Say when e reach, e go beat VeryDarkBlackMan blue-black, clean finish, no stain remain. My people… Ladies and gentlemen… Na film we dey watch live and direct. 🍿 But make I talk my own small first. At this point eh… BLord need prayer pass data. 🙏😂 No be small intercession. This fight don pass motivational speaker. Abeg make nobody talk say I no warn am o. Because the VeryDarkMan wey my two eyes dey see so… na person wey fit beat heaven commot inside person body. 😭😂 Not “beat you”… beat destiny. Beat future. Beat village people join. BLord, I hope say you don buy insurance first o. Because Abuja no be your mate. VDM no be your neighbour. This one fit turn from “online beef” to offline suya. 🌚🔥 Nigerians… Nigerians… Nigerians… How many times I go call una? Make I no talk say I no see am coming. 🤣🤣