У нас вы можете посмотреть бесплатно Kaduna Church Kidnap: Dem Don Release Names Of Worshippers, Residents Share Experience или скачать в максимальном доступном качестве, видео которое было загружено на ютуб. Для загрузки выберите вариант из формы ниже:
Если кнопки скачивания не
загрузились
НАЖМИТЕ ЗДЕСЬ или обновите страницу
Если возникают проблемы со скачиванием видео, пожалуйста напишите в поддержку по адресу внизу
страницы.
Спасибо за использование сервиса ClipSaver.ru
Fresh update don drop for the Kaduna church kidnap matter as authorities don release the names of the abducted worshippers, while residents dey share scary experiences of how insecurity don turn daily life upside down. For abroad, former Petroleum Minister Diezani Alison-Madueke go face UK court on Monday over allegation of £100,000 bribe, as the long-running corruption case finally enter trial stage. For drugs matter, NDLEA don arrest 77,792 drug offenders and seize over 14,847 kilograms of illegal drugs within five years — a revelation wey don raise serious questions about drug abuse for Naija. Meanwhile, report show say Nigerians don spend N1.54 trillion on alcohol (beer and others) in just nine months. Many people dey ask: na stress relief or economic wahala dey push this spending? Stay with CHRICED Radio & TV as we break am down the way you go understand am.